
Genre: Street-Hop / Afrobeats
Release Date: 2025
Artist: Shallipopi
Produced by: Yo X
🔊 About the Song
“New Cat” by Shallipopi is a vibrant, street-centric anthem that fuses playful lyrics with his signature slang-heavy delivery. The song touches on industry pressure, personal success, and social perception, all while maintaining Shallipopi’s bold confidence and humor.
From “Monkey catch banana, no be say he go dance for lor” to “Look at the big yansh, just dey cum omo”, the lyrics reflect everyday Nigerian street culture mixed with industry commentary.
🎧 Listen & Download
✨ Why the Song Is a Must-Listen
- Heavy street credibility and local flavor
- Classic Shallipopi with clever slang and humorous bars
- Relatable lines on fame, women, and societal expectations
- Produced by Yo X, delivering a bounce-heavy, viral-ready beat
📜 New Cat Lyrics by Shallipopi
Clear road, no go dey
Na your presido dey talk
Dem call me Shallipopi
Yo X!!
You dey observe level wey dey sup
No think am don dey think again
Industry break again movement don dey start again
Monkey catch banana
No be say he go dance for lor
Look at the big yansh
Just dey cum omo
I dey ball no mean say I no go last for long
I for go for next short and my medulla oblongata just dey tension
I dey on mau me self go last for long
I for got to next short and my medulla oblongata just dey tension
Dem say I mentioned that you keep on calling focus but Tinubu dey funny me
Just dey worry me, can’t afford me
Now suddenly them dey attack only me hey
Gbemi now you no go see my thing pay
Now she put my thing for here pimpim
You know the drilling, you know the feeling
Wetin ma go do
No think am don dey think again
Industry break again movement don dey start again
Monkey catch banana
No be say he go dance for lor
Look at the big yansh just dey cum omo
I dey ball no mean say I no go last for long
I for go for next short and my medulla oblongata no dey tension
I dey on mau me self go last for long
I for got to next short and my medulla oblongata
Just dey dey tension
Yo X!!
💬 What Do You Think?
Is Shallipopi the real “new cat” of the street-hop game? Drop your thoughts below 👇
Explore more street vibes on LyricsStudioAfrica.com.