[Lyrics]: KHAID – Anabella

xtream

Nigerian singer-songwriter and talented artist, Khaid, has just released an impressive single titled “Anabella“. 

Khaid Anabella Lyrics

If I ever hurt you girl I’m sorry 
(Girl I’m sorry) 
Oh my baby no go leave me follow zaddy 
(Follow zaddy) 
My Anabella say na only you dey turn me on 
But I no send 
Carry my money make we go faji 
Baby Wetin sup o 
Touch my weaking point o 
Make dem throw me punch o 
Say me I go take insult o 
Leave them make them talk oo 
Make them talk rumors oo 
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo 
Baby make you no do gawu 
Oya take anything wey you want 
I be talk and do 
Money too long e get part two 
I know say you dey feel me 
So no go dey mezebu 
Girl you dey reason me one kind 
And e dey pain me o 
(And e dey pain me o) 
And if na cash wey 
You want I go waybill oo 
Girl if you ever fall my hand 
That change go pain me ooo
(Say e go change me) 
If I go ever love you na maybe ooo 
(But shey you know say) 
If I ever hurt you girl I’m sorry 
(Girl I’m sorry) 
Oh my baby no go leave me follow zaddy 
(Follow zaddy) 
My Anabella say na only you dey turn me on 
But I no send 
Carry my money make we go faji 
Baby Wetin sup o 
Touch my weaking point o 
Make dem throw me punch o 
Say me I go take insult o 
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo 
Make them throw me punch 
Say me I go take insult oo

Share This Article
Leave a comment